Only me

de 2face Idibia

109 vizualizări Fără voturi încă
Notează:
Verse 1 If to say nah just me, I'll be living like I don't care Live my life until nobody dare If nah just me, I'll be doing anyhow Because nobody go dey a to challenge me Nobody supernatural Live versus spirit of the carnvial The personality no matter at all Individuality cannot make us tall I sing, I sing, for all y'all Don't let anybody push you to the wall Nah community na in make us tall Secret society na in break us all I don't want to be talking like a preacher at all I no want to do as I sabi pass ball I know say eno be everybody e sabi play ball But arise, o compatriot, if Nigeria call Some make you just dey do your thing, make I do my thing Live and let living instead of to be feeling like a king On top of nothing, stop the bragging on top the posing Because you know say only na vanity vanishing Chorus 2x Malo ro pe, omo kpe iwo nikan lo ma lowo.... Malo ro pe no be gbogbowa wey go make this money Verse 2 I said, who get ear, make them hear No go tell anybody say you see me for here If nah only me, you know say I no go care Just like everybody I wish life was fair Only me, there will be no one for me to dare Nobody to follow me, scatter money in the air No one to lean on in terms of despair Too much of everything, we no want to share with with It will be only me going to the cinema lyrics from museke.com No girlfriend to tell once in a while say 'free me ma' But now I got Funke, and Eno and Chindima Cos I am the only superman in the area Some make you just dey do your thing, make I do my thing Live and let living instead of to be feeling like a king On top of nothing, stop the bragging on top the posing Because you know say only na vanity vanishing Repeat Chorus 2x Verse 3 If to say nah just me Nobody go hear my story Nobody complaining Until, nah just me That's why we need love and unity So I sing, say say Repeat Chorus 2x till fade

Comentarii (0)

Autentifică-te ca să comentezi.

Niciun comentariu deocamdată.

Folosim cookie-uri necesare pentru funcționarea site-ului (sesiunea și protecția formularelor). Cu acordul tău, încărcăm și conținut de la terți care folosește cookie-uri: reclamele și playerele YouTube și SoundCloud. Detalii în Termeni și condiții.